lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dripp turelo – bentayga

Loading...

intro:
yeh!

yeh! (yeh…)

baba god got your back oh
when your time come you go cash out big oh

i be a1 from day1, dem go catch cold when they see me dey flex and…

hook:
pull up in my bentayga

boy too frosh shawty want date am

i remember back when me i no get bar

now levels don change and n~gga i (stay fly)

pull up in my bentayga

boy too frosh shawty want date am

i remember back when me i no get bar

now levels don change and n~gga i (stay fly)
bridge:
levels don change o (shikina)

we go cash out we no go back out (shikina)

efe ajagba with the knockout (shikina)

we go cash out buy the penthouse (shikina)

verse1:
why i no go thank this god wey i dey serve

why ~ i no go say hale luyah (hale luyah ahhh)

maradona pon the beats i be player

santa maria, e full the jalavia

na money full ghana must go back to ghana

bros… i no come here come play with my moolah

of course… na me be pablo mi montana

bros….i no come here come play with my moolah
i gots pay my bills like i am lord lugard o

no loose guard o if u look my back o

u go see god blessings pass day and night o

hook:
pull up in my bentayga

boy too frosh shawty want date am

i remember back when me i no get bar

now levels don change and n~gga i (stay fly)

pull up in my bentayga

boy too frosh shawty want date am

i remember back when me i no get bar

now levels don change and n~gga i (stay fly)

bridge:
levels don change o (shikina)
we go cash out we no go back out (shikina)

efe ajagba with the knockout (shikina)

we go cash out buy the penthouse (shikina)

verse 2:
for every n~gga in the streets wey dey hustle for the bread (hustle for the pay yeah yeah yeah)

for every n~gga in the creek everyday be holiday (everyday be a holiday)

baba god got your back oh when your time come you go cash out big oh

before mama call you don pay her bills
mmmm you don pay her bills oh

be your self no let anybody change you
no let anybody change you

baba god got your back oh when your time come you go cash out big oh

before mama call you don pay her bills
mmmm you don pay her bills oh

be your self no let anybody change you
no let anybody change you (mmmmm)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...