lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu drexbeats – c.4.r (feat. bmystireo & dj g money)

Loading...

g money
unusual
mystireo bad boy singer yeah e

call me the bad boy singer

omo no be only you wey fine so make you relax
you too dey show yourself, abeg make you calm down
no be only you wey fine omoge make you relax
you too dey form posh oh, like say there is no one like you

you fit dey carry go (carry go)
i no dey beg you no more (no more)
you fit dey carry go (carry go)
i no dey beg you no more (no more)
you fit dey carry go (oh no)
i no dey beg you no more
you fit dey carry go oh oh
i no dey beg you no more

clear for road oh, clear for road
if you no want do, make you go (make you go)
clear for road oh, clear for road
if you no want do, make you go (make you go)
clear for road oh, clear for road
no waste my time, make you go (make you go)

you want this, you want that (want that)
you want the gucci, you want the prada oh (prada)
you want designer, you want a nice car (nice car)
you want my raba, you wanna j~pa oh (j~pa)
you’ve been giving me every godd~mn day (oh yeah)
you’ve been lying to me say you you loving me (oh no)
i dont wanna do this no more (no more)
i no want carry your matter for my head o

you fit dey carry go (carry go)
i no dey beg you no more (no more)
you fit dey carry go (carry go)
i no dey beg you no more (no more)
you fit dey carry go (oh no)
i no dey beg you no more
you fit dey carry go oh oh (yeah yeah yeah)
i no dey beg you no more

clear for road oh, clear for road
if you no want do, make you go (make you go)
clear for road oh, clear for road
if you no want do, make you go (make you go)
clear for road oh, clear for road
no waste my time, make you go (make you go)
clear for road oh, clear for road
if you no want do, make you go (make you go)
clear for road oh, clear for road
if you no want do, make you go (make you go)
clear for road oh, clear for road
no waste my time, make you go (make you go)
oh my god, its drexbeats


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...