lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dremo – pepper

Loading...

you’re talking a rubbish, nkan to ba wu anybody
rapper wey dey sing song
codename!
dremo drizzy yeah, yeah, give dem…

i spend the money careless, okayy
people come dey jealous, jealousy, jealousy
even my enemies dey gum body oh
coz na money wey dey stop nonsense oh

let them do the talking, talking talk
while i put the work in, working work
melo ni won, mi o gbo nkan to n so
guys know say i be the omo to n so
while i’m making the money
you make the loudest noise, make the loudest noise

if you try me, i will show you pepper
show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
so if you try me, i will show you pepper, show you pepper

dem surround you cause you successful
they come around you cause dem dey find something
and if you tell them “no”, you be bad person
but as i be goal getter, me i’m balling on them regardless
let them do the talking, talking talk
while i put the work in, working work
melo ni won, mi o gbo nkan to n so
guys know say i be the omo to n so
while i’m making the money
you make the loudest noise, make the loudest noise if you try me, i will show you pepper
show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
so if you try me, i will show you pepper, show you pepper
if you try me, i will show you pepper

show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
so if you try me, i will show you pepper, show you pepper
ewo won, ewo won, bi won shey wo wa
fun won tan, fun won tan, fi wonwe’kan…
okayy, o por yeah, yeah
ayaya
kema lo fi ikan we’kan


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...