lirik lagu dr. zed – wahala
dr. zed entertainment
(see me see wahala, see me see wahala)
(see me see wahala, see me see wahala)
wahala wey be say i get
i no fit do anything without you my babe
(see me see wahala, see me see wahala)
wahala wey be say i get
i no fit do anything without you my babe
(see me see wahala, see me see wahala)
see me see wahala
(see me see wahala, see me see wahala)
see me see wahala
(see me see wahala, see me see wahala)
mary jane gbana,gbana
mary jane gbana,gbana
like a blind man wey miss road
i’m so lost when you no dey here
that one na wahala
i need you make i power
i’m dulling,so boring
na only you wey fit cure me o!
a na mu o! i gbuo mu o!
when you’re not herе, i no fit bear am
scotch and brandy
cannot match with the way that you make mе feel
when i’m down and under
na you wey dey ginger me bae!
wahala wey be say i get
i no fit do anything without you my babe
(see me see wahala, see me see wahala)
wahala wey be say i get
i no fit do anything without you my babe
(see me see wahala, see me see wahala)
see me see wahala
(see me see wahala, see me see wahala)
see me see wahala
(see me see wahala, see me see wahala)
chronic, babysitter
gangster, bambalacha
indo, aunty mary
ashes, b~tter flower
colombian, jamaican
pakistani, cambodian
panama, goody~goody
when you’re not here, i no fit bear am
scotch and brandy
cannot match with the way that you make me feel
when i’m down and under
na you wey dey ginger me bae!
wahala wey be say i get
i no fit do anything without you my babe
(see me see wahala, see me see wahala)
wahala wey be say i get
i no fit do anything without you my babe
(see me see wahala, see me see wahala)
see me see wahala
(see me see wahala, see me see wahala)
see me see wahala
(see me see wahala, see me see wahala)
(see me see wahala, see me see wahala)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu barf – or mi to rinco (2016)
- lirik lagu d.a.r.i.o. & prod by marrcello – gaffa
- lirik lagu lein – life is a party
- lirik lagu 6crstian – de la rúa fr€€$tyl€
- lirik lagu maxboyfriend – mattress love demo
- lirik lagu guardian (band) – you & i
- lirik lagu zeballos, knak & tadu vázquez – gloriax
- lirik lagu pacific purgatory – kabukilles
- lirik lagu antonietta laterza – la malcontenta
- lirik lagu psychedelic porn crumpets – (i’m a kadaver) alakazam