lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dr sid – the chicken and the egg

Loading...

hmm naso you wanna roll
oh my baby girl i make you say oh
i know you know my name
i no be john do
make you no dey form like sey
you no no
to the cinema moma gbe e lo
i gat one in my bedroom
just name your price
ama put it down
when you got me mic mic
that’s what i like
shey you don taya for the boys
wey dey come and go
hit around so let dem go
when you ready for the man
that really gat the do
if you mean business
you should let me know
i’ll put it on you baby
till the break or dawn
every minute every hour
i go make you moon
i’ll make you bring
when i put it in your zone
cos i gat the fitness we going on and on
i want it pappy i want it pappy
and am i getting one
you know i like egg
and yes i want the egg
and i want you the chicken wey lay the egg
i want it pappy i want it pappy
and am i getting one
i want it all
i want it pappy i want it pappy
and am i getting one
i want it all
i want it all
i give you just a tip tip
so why you dey shout
so i know sey you dey trip trip
when i wipe it out
satisfaction is what am all about
so ama give it to you hard
ama clear your doubt
whenever you want girl
just make me your passion
you may like the move
you scam come my direction
when last time i come on
i’ll give you the action
and when last time i come on
you go love the action
she said baby don’t stop
i like when you grabbing up
my bombom bom
oh yea ah you like that e
when you call me pappy girl
i like that too
gat so much loving to give away
lest this my love go make you stay
you go turn aboko ku
you are welcome girl merci b’oku
i want it pappy i want it pappy
and am i getting one
oh yes i want the egg
and i want the chicken wey lay the egg
i want it pappy i want it pappy
and am i getting one
i want it all eh ye
i want it pappy i want it pappy
and am i getting one
i want it all i want it all
you know how i like it mummy
how i like it mummy
lemme see you get to work
you know how i like it mummy
how i like it mummy
see you get to work
and yes i want the egg
and i want the chicken wey lay the egg


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...