lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dr dolor – biggie man

Loading...

naso e be naso e be for my area
one man for himself with a boullivan
one bros come dey talk say him be biggie man
meanwhile me sef i be biggie man
biggie man biggie man jam biggie man
pull up in a benz with my boullivan
if he start dey go gbase na just mouth dem dey make
once the billing dan dey come dem go picky race

wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
i don′t havе to talk too much
many doings is a feeling that have come too much
whu wiiiiii
i don’t have to arguе
but red bottom for my bae make she touch her toes
whu wiiiii
give me designers
call me your highness
she′s so cold her temperature is minus
back in the day no n~gga wanna sign me
now i’m a typa n~gga that will probably sign you
and your mama too
lemme remind you don’t need no attitude
i′m big bro dummy ooo please don′t trample on me
please don’t try for this sh~t
is on bl~~dy on jeez

wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga

e be price i dey pay
h~llo are you dey
come through to my place
make i show you how we play
for here we dey capitalize like capital
start your own make i back it up (you know)
no be say me come to raise shoulder
or rob shoulder with your own shoulder
i get real fans
way be old soldier way go shake border
biggie man biggie man jam biggie man
pull up in a benz with my boullivan
if he start dey go gbase na just mouth dem dey make
once the billing dan dey come dem go picky race
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
(wan jo wan ja)
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga
wan jo wan ja for the n~gga


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...