lirik lagu double blessings_by savour manna – double blessings
track 4 double blessings
whom god has blessed oh
no man can curse
god has blessed oh
i must testify
i can’t just keep it to myself oh
ah ah ah ah
i no fit shut up oh
eh eh eh ah
baba god don bless me oh yeah
ah ah ah ah
and i no fit keep am for myself oh oh
blessings on me
double double double
blessings on me
double double double
baba god don bless me
double double double
blessings on me
double double double
for my god no dey do ojoro despite the fact sey i no too gallant oh
him no dey allow me borrow na him dеy supply my everydays need
jesus no dеy do ojoro
despite the fact sey i no too gallant oh
him no dey allow me borrow na him dey supply my everydays need
you dey supply my everydays need my lover you love me you bless me
oh oh oh oh
i must testify
o promise and fail
na him be supper supplier eh eh
god no be man wey dey sleep
babu
god no be man wey
lack
babu
jesus no dey promise and fail
na him be supper supplier eh eh
eh eh e eh aaaah ah eh ah eh eh eh eh ah ah
i can’t just keep it to myself oh
ah ah ah ah
i no fit shut up oh
eh eh eh ah
baba god don bless me oh yeah
ah ah ah ah
and i no fit keep am for myself oh oh
blessings on me
double double double
blessings on me
double double double
baba god don bless me
double double double
blessings on me
double double double
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu janusz walczuk – part iv: deluxe skit
- lirik lagu zayo & nik tendo – šrouby do hlavy
- lirik lagu woro widowati – ajarkan aku
- lirik lagu paris fendi – the blues
- lirik lagu alia – 天気予報 (tenki yohou)
- lirik lagu vans rat – blunt
- lirik lagu joão bota – só os dois
- lirik lagu armador – açık ara
- lirik lagu kime (fra) – monaxiá
- lirik lagu diego spé – la même