lirik lagu dolapothevibe – ijo
you know the vibe
the vibe
its thevibe
a hundred men shall fall that day
you do mistake go cross my lane
all of my goons surround me o
they surround me
a hundred men shall fall that day
you do mistake go cross my lane
all of my goons surround me o
they surround me
i want to sing and i need you to dance
no need for jonzing this beat na fire
i want to sing and i need you to dance
no need for dulling this beat na fire
so take am jeje
cos life na jeje
today na me tomorrow fit be you
life na jeje
today na me tomorrow fit be you
never never look down on the next man
never never look down
eni la ri ko seni to mola o
ko ma seni to mola o
ijo ti mo jo lana nko oo
toni nko
tola nko o toni nko
party ti mo lo lana nko oo
toni nko tola nko oo
toni nko
people say walahi i too dey form
dey say i dey form
nothing wey u do satisfy them
no bother to satisfy them
people say walahi i too dey form
dey say i dey form
nothing wey u do satisfy them
no bother to satisfy them
orobo gawu lepa gawu o
oleku o
orobo gawu lepa gawu o
orobo gawu lepa gawu o
oleku o
orobo gawu lepa gawu o
wo ni mo gapa oo
mi like to party and mi like to whine
call on the girls make dem shake their behind
and all the boys make dem spray the money o
make dem spray the money (ooh)
mi like to party and mi like to whine
call on the girls make dem shake their behind
and all the boys make dem spray the money o
make dem spray the money (ooh)
ijo ti mo jo lana nko oo
toni nko
tola nko o toni nko
party ti mo lo lana nko oo
toni nko tola nko oo
toni nko
won fe ya photo photo
ko si ibi ta ba lo shori
won fe ya photo ni
won ma fe ya photo ni o
they call me dolapo dolapo
step on the dance floor if you can do better
i no need to blow my trumpet o
i no need to blow my trumpet oo
party yen dun gan gan o dun gan
elemi lo ma re o
it’s dolapothevibe
you know the vibe
elemi lo ma re oo
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu end x slp – 07023
- lirik lagu viji – drowsy (lightning)
- lirik lagu sir-dav – kıyaslama
- lirik lagu stephen day – bleeding out loud
- lirik lagu paul moody – get drunk or get married
- lirik lagu 陳紅鯉 (hongli chen) – 好得不能再好 (too good to be better
- lirik lagu kate vansum – barber
- lirik lagu lil jeice – on ya ass (action!)
- lirik lagu luvre47 feat. bangs – noch ein handy
- lirik lagu zeljko samardzic & crvena jabuka – aleje ljubavi