lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dj xclusive – you sabi xclusive?

Loading...

john reach, you know dj xclusive
eh i dey hear am for radio but i no know if e dey sing now
ehn holy (sir)
you know dj xclusive
e be like say i dey hear of the guy from time to time
kk, hmm?
you know dj xclusive
hmm na
you know am
i know am
wetin e dey do
e be dj
ehen, ok
rotimi (aboki)
you know dj xclusive
talosoro
okay okay
the way the matter dey go e be like say i go ask dj xclusive himself
whether e no dj xclusive (laughs)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...