lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dj xclusive – pariwo

Loading...

tune me up (ayy)
x, sive
if you no dey wish me well
me i fit dey wish you well
anyhow e be, my head go still dey there
kan kan, o ni pe ka fi tissue we (that’s the fact, tho)
nothin’ wey dey bother me
’cause oluwa dey cover me
oriburuku, o ti over me
i go chop life, i go gbe’ga mi (yeah yeah)
gucci mo wo yi
designer mo wo yi
good life, e dey sweet me for body
as i’m spendin’ the money
baba na, nothin’ i fit do, ayy
than makе i dey jolly
the way jehovah dеy bless me, ayy~ayy
e dey high me like “paami” (bullsh~t)
me, i no dey pariwo
omo, me i no dey pariwo
i no dey send no bad man
i swear me i just dey carry go
and if i see my sodi
make dem come mujo
that’s why me i no dey pariwo
i be senior baller for this game
o shey, set awon taiwo
me, i no dey pariwo
omo, me i no dey pariwo
i no dey send no bad man
i swear me i just dey carry go
and if i see my sodi
make dem come mujo
that’s why me i no dey pariwo
i be senior baller for this game
o shey, set awon taiwo
tune me up (ayy)
x, sive
oya wen de zeh
ovi yeh vu, oya wen de zeh
wen vi, wen de zeh
ovi yeh vu, oya wen de zeh
wen~wen, oya wen de zeh (yeba)
ovi yeh vu, oya wen de zeh
wen~wen
these girls are too busy
too much activity
on this, i know negativity
no impossibility
baba na, nothin’ i fit do, ayy
than make i dey jolly
the way jehovah dey bless me, ayy~ayy
e dey high me like “paami” (bullsh~t)
me, i no dey pariwo
omo, me i no dey pariwo
i no dey send no bad man
i swear me i just dey carry go
and if i see my sodi
make dem come mujo
that’s why me i no dey pariwo
i be senior baller for this game
o shey, set awon taiwo (bullsh~t, bullsh~t)
me, i no dey pariwo
omo, me i no dey pariwo
i no dey send no bad man
i swear me i just dey carry go
and if i see my sodi
make dem come mujo
that’s why me i no dey pariwo
i be senior baller for this game
o shey, set awon taiwo
tune me up (ayy)
x, sive (ayy)
superstar dj (ayy)
mix by lordgabrielz (ayy)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...