lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dj k.o (afrobeats) – pull over

Loading...

ori wan o da
if dem tell me say make i leave you
i dey here
baby nothing wey dem fi do
egbami say
wetin man go do
because of you
girl i no do and undo
i see love in your eyes
on your mind
you no mind if e die you alright
but you know say na only me fit make u feel
like a queen and you see it
sun go shine and go fall
but e no matter cos
i go dey there till e finish
girl na you wey i want through the bad and the rough as long as you no leave

cos my mama say
what is love
if we can’t fall
and stand up tall
never forget say
i give it all
as long you
say ready love
i’ll bе your fighter
number one ridеr
baby pull over
make i do normal
na you i decide a
you burn up my fire
baby pull over
make i do normal

do me
do me
do me
do me
do me
e get as you dey move me
move me
move me
move me
move me baby

do me
do me
do me
do me
do me
e get as you dey move me
move me
move me
move me
move me baby
you know the koko
i want the poko
shey you know baby i no go play you like marc polo o
dey for you soso
ja mujo jojo
dey for u baby only you baby now till tomorrow o

cos my mama say
what is love
if we can’t fall
and stand up tall
never forget say
i give it all
as long you
say ready love


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...