lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dj dollie popman – halle

Loading...

eh

(it’s leena martins)
bad luck no be my portion
failure no be my portion
(dj dollie popman)

bad luck no be my portion
failure no be my portion
bad luck no be my portion

you see the life wey we dey live
if i tell you wetting man dey see you no go believe
me don dey push since 90 six
no wonder why dey tell me life e no be beans
dj dollie popman know the gist
when dey no gree to put my music on repeat
instead of to love dem go dey beef
you know say man no be god now wе dey lead

when i no see monеy
n0body dey for me
all of them dey dia dey
n0body dey love me
if i pass dem go dey look me
dey go say “ogbanje olebruku”
make me self dey my dey
n0body dey feed me
”aye”

(chorus)

halle halle eh
halle eh eh

halle halle eh
halle eh eh

halle halle eh
halle eh eh

halle halle eh
halle eh eh

(verse) 1

yeah

suddenly my life turn around like movie
they said how come the boy dey sweet like cookies
world favorite ami mfly ate scientist
gone far beyond their imagination
been on crown since 90s
you know the game is over
been on call of duty
everytime i pull up na shut down
they said am guilty
ebo ke ndo chief cornerstone just like joseph the chosen
see, grace unlimited edi kod son of mercy

bible tells me touch not anointed my head na temple
so any weapon fashioned against me na cancel
i grew up on the street where n0body to run to
face me i face you, two windows, no nepa light na candle
mme amo eke ekere ebo ke ami ndi foroke ibon ami eke esugoh ata nsu
na only ghetto boy wey touch money dey humble
check as the money dey bounce, somersault, dey tumble
no one supported when i started mbo not even uncle
anye anam ami nkemeke e~fumble

(chorus)

halle halle eh
halle eh eh

halle halle eh
halle eh eh
halle halle eh
halle eh eh

halle halle eh
halle eh eh

(verse) 2

you know my grace is not mad in china
not even made in aba not designer
keep it a secret i’m truly blessed se ntang ado final
look, i’m born a winner my energy promax
i stay focused on the grind abasi ama ata ima
you know my god is not a man so you no go fit bribe am
it’s leena martins, dj dollie popman, singing hosanna akuk moro aba container
na we dey sweet like vanilla
it really been a long journey ami ami asanga ata isang

nsi itaba idab mbong akam
nki iniehege owo com ufan
ete mmimo iniehege ufang
akpe abib ammo etang ukan
akpe adong utong imaga ukam
motivational speakers ete double up crown idohogo itam

keep it up and stay calm
your own light go still shine
it’s just a matter of time
our ghetto boy musician
never involve in any crime
ame adiongo iba ke end time
they’re only there to motivate but owo unogoh finen a dime

you see the life wey we dey live
if i tell you wetting man dey see you no go believe
me don dey push since 90 six no wonder why dey tell me life no be beans
dj dollie popman know the gist
when dey no gree to put my music on repeat
when i no even get place wey i dey sleep
when mama still dey sell firewood on the street


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...