lirik lagu di’ja – yaro
[intro]
my name na di’ja
i dey sing for my baby
nwannem yaro
i dey love you
i crazy (2x)
ah yeah yaro (ah yeah yaro)
ah ha yeah bayaroba (ah yeah ya yeah)
ah yeah yaro (ah yeah yaro)
ah ha yeah bayaroba (ah yeah ya yeah)
mavin!
ah ha yeh
ah ha yeah
ah ha yeah barap yeah
don jazzy!
[verse 1]
something like a brother
i go be your keeper
something like a annie
wey e catch idibia
something like tee billions
wey e love hin tiwa
something like a romie romie
kill himself for julie
something like anini
you dey thief my heart baby
something like your shadow
i go dey gum your body
something like mtn
everywhere you go
i go follow you my baby
follow you my baby
[bridge]
all i need is your love
your love is all i need
yes, no one can compare
to how you make me feel
i place no one above
oya show me you love me
show me you love me, baby
[chorus]
you thief my heart o (yaro)
bust my brain ni (yaro)
smooth criminal (yaro)
i just dey love you (yaro)
i no dey paro (yaro)
kai! shege banza (yaro)
i go love you ahuh
love you (yaro)
[verse 2]
this soyayya is sweet o
e dey sweet me well welli o
woi woi woi woi yo
duya abeg no lef o
this love is crazy
even i can’t deny it
don’t understand how i feel
but i like it
something like anini
you dey thief my heart baby
something like your shadow
i go dey gum your body
something like mtn
everywhere you go
i go follow you my baby
follow follow you my baby
[bridge]
all i need is your love
your love is all i need
yes! no one can compare
to how you make me feel
i place no one above
oya show me you love me
show me you love me, baby
[chorus: (2x)]
you thief my heart o (yaro)
bust my brain ni (yaro)
smooth criminal (yaro)
i just dey love you (yaro)
i no dey paro (yaro)
kai! shege banza (yaro)
i go love you ahuh
love you (yaro)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu mundo segundo – segundo o ancião
- lirik lagu jarkko ahola – minä olen muistanut
- lirik lagu eric north – bloody nails broken chains
- lirik lagu emeli sande – highs & lows
- lirik lagu cruzito – regresa
- lirik lagu choir “christian russia” – people need the lord
- lirik lagu teimless knight – opal shinobi
- lirik lagu john – versos de inverno
- lirik lagu efek rumah kaca – belanja terus sampai mati
- lirik lagu flatbush zombies – aries