lirik lagu dews – amaka
amaka baby, is you i want
is you i need
come take me to papa
amaka honey o
is you i want, is you i need
so take me to mama
you know say all the fine fine boys
na gals wey dey rush dem
but na me wey dey rush you
i have been crushing on you x2
i luv u x4 eh
amaka i luv you eh
amaka show me love oo x2
say your body make my temperature rise
give me dat pressure gal, so romance
for your body i for like relax ooo
nana x2
amaka baby, is you i want
is you i need
so take me to papa
amaka honey o
is you i want, is you i need
so take me to mama
you know say all the fine fine boys
na gals wey dey rush dem
but na me wey dey rush you
i have been crushing on you x2
i love i love you
i love i love you amaka
amaka there is nothing i can’t do x2
i love you i love you
i love i love you my baby
my baby there is nothing i can’t do x2 oh na
wanna be wanna be
i wanna be with you
for your love everyday keeps me standing
i for like to sokolokpo eh x2 ewo
i luv u x4 eh
amaka i luv you eh
amaka show me love oo x2
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu whitney rose – i’d rather be alone
- lirik lagu filip killander – sirens!
- lirik lagu adis biblikal – kontrol
- lirik lagu fanthôn – l’altra sera
- lirik lagu devildriver – iona
- lirik lagu teejay godfearing – never there
- lirik lagu blanco y negro – tristes recuerdos
- lirik lagu lil phoney – hang with
- lirik lagu reject messiah – the therapy
- lirik lagu hector ivo – domingo