lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu def jozzy – diamonds

Loading...

def jozzy ft gr3y
ehh yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah
def def def def def jozzy
sp-ce
hhhhhhhhhhhmmmmmmmmmmmmmmmmmm
hhhhhhhhhhhmmmmmmmmmmmmmmmmmm
chorus (gr3y)
wetin dey for neck ohh
i no p-ss jamb but i p-ss my neco (ohh)
make we party now there is no tommorow
all my guys get bar yeah we no dey borrow (ehh)
d-i-a-m-o-n-d-s na diamonds ohh
d-i-a-m-o-n-d-s na diamonds ohh
wetin dey for neck (na diamonds ohh)
wetin dey for ear (na diamonds ohh)
wetin dey for t–th (na diamonds ohh)
wetin dey my wrist (na diamonds ohh)
def def def def def jozzy
verse 1 (def jozzy)
mad vibe bruv mad vibe bruv
yeah we in the club with the price tag dawg
shawty calls me fish like oga t-tus
we dey rock the ice even life tight us
they dont know the story but these b-tches wanna blow me
back in high school all the chicks didn’t know me
bought a lot of jewelry now these n-ggas think we stole it
diamonds on my neck i just might get frozen
make you answer
when i call you dey pick
upgrade yourself
diamonds shine from miles away
ice drippin wet
all your bills e go pay
so make you ney dey do do do do do
and i say

chorus (gr3y)
wetin dey for neck ohh
i no p-ss jamb but i p-ss my neco (ohh)
make we party now there is no tommorow
all my guys get bar yeah we no dey borrow (ehh)
d-i-a-m-o-n-d-s na diamonds ohh
d-i-a-m-o-n-d-s na diamonds ohh
wetin dey for neck (na diamonds ohh)
wetin dey for ear (na diamonds ohh)
wetin dey for t–th (na diamonds ohh)
wetin dey my wrist (na diamonds ohh)

verse 2 (def jozzy)
diamonds on me, n-ggar they be dancing (woah)
i be k!lling with the fashion
short slim n-ggar i be handsome (woah)
while your girl give me action
shout out to my x rip tentacion
n-gga why you tripping?
making music is my p-ssion
you can talk your sh-t while i talk my sh-t
she goan show green light then i off her switch
like you dont even know about me
you ain’t even heard about me
ama beast n-ggar am a f-cking beast
ama k!ll n-ggars you can’t talk my sh-t
am goan k!ll n-ggar
shout out to my n-ggars from the hood
now we all looking good
my high school teachers say we no go finish school
couple years later man the sh-t got cool
now we thank the lord for all the good news n-ggar

chorus (gr3y)
wetin dey for neck ohh
i no p-ss jamb but i p-ss my neco (ohh)
make we party now there is no tommorow
all my guys get bar yeah we no dey borrow (borrow borrow)
d-i-a-m-o-n-d-s na diamonds ohh
d-i-a-m-o-n-d-s na diamonds ohh
wetin dey for neck (na diamonds ohh)
wetin dey for ear (na diamonds ohh)
wetin dey for t–th (na diamonds ohh)
wetin dey my wrist (na diamonds ohh)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...