lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu de catamon – ginger

Loading...

[intro]
de catamon, on the beat

[chorus: de catamon]
that’s why i dey high like burna
and i dey like to dey burn am
that’s why i dey high like burna
and i dey like to dey burna am
that’s why i dey high like burna
and i dey like to dey burn am
ganja don tilo
az don tilo, for my face
ganja don tilo
az don tilo, for my face
ganja don tilo
az don tilo, for my eye aa

[verse1: de catamon]
your body dey ginger me
i no like to dey fall back oo
e don gimme the ginger (ginger)
and e don carry my matter (matter)
wetin be that wey i no fit do for u, tell me nii
abii nah posh u want (tell me)
abii nah mercedes you want (tell me)
or nah bugatti wey u want (tell me)

[chorus: de catamon]
ganja don tilo
az don tilo, for my face
ganja don tilo
az don tilo, for my face
ganja don tilo
az don tilo, for my eye aa

[verse 2: de catamon]
your body dey ginger me
e dey high me like up nepa
e don gimme the ginger (ginger)
and e don carry my matter (matter)
oh my shema wetin you want (tell me)
and i go dey give am to u (tell me)
no minding say me no get oo (tell me)

[chorus: de catamon]
that’s why i dey high like burna
and i dey like to dey burn am
that’s why i dey high like burna
and i dey like to dey burna am
that’s why i dey high like burna
and i dey like to dey burn am
de catamon, on the beat

[verse3: de catamon]
aaaa
i no like the bad energy
wey i dey get from people because of you
your love don give me 1,2,3
i no dey understand anything again
eye don red for your matter i don craze
and people tell me say i dey for bondage
no be say me tell the people say i don craze

[outro:]
ganja don tilo
az don tilo, for my face
ganja don tilo
az don tilo, for my face
ganja don tilo
az don tilo, for my eye aa


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...