lirik lagu david westside – no money no love(nmnl)
westside,westsiiiddee
papadupadupadupadupapapapadupa
ppppppppppp.priime
[verse 1]
if no be love wetin man go do
can you see things from my point of view
this thing called love fii turn you to a fool
(muuuuuuumuuuuuuuuuuu) {david westside}
[hook]
this love na certain(certainly)
love me normal(normally)
bill me jeje(jejely)
no forget say me sef na human being
this love na certain(certainly)
love me normal(normally)
bill me jeje(jejely)
no forget say me sef na human beinnnnngggggg
[chorus]
no money no love
that’s how we living now
gotta make that kpa
kan ma lo fi e pa a
gotta hustle tight make them no use you catch cruise
(you snooze you loose)
no money no love
that’s how we living now
gotta make that kpa
kan ma lo fi e pa a
gotta hustle tight make them no use you catch cruise
(shouldn’t define the way you love me
but you know say i gotta make my money)
[verse 2]
something for something dats what they saying now
gotta get that kpa so you sef you go kpansh(based on yuno)
gotta hustle tight make dem no use you catch cruise
girl i’m nasty you can c
mix up the ice with the henessy
making me cray ur my ecstacy
oh baby look whachu done to me
this thing wey you carry for ur body
go make me spend all my money
( yee ye ye)
[hook]
this love na certain(certainly)
love me normal(normally)
bill me jeje(jejely)
no forget say me sef na human beinnnnngggggg
this love na certain(certainly)
love me normal(normally)
bill me jeje(jejely)
no forget say me sef na human beinnnnngggggg
[chorus]
no money no love
that’s how we living now
gotta make that kpa
kan ma lo fi e pa a
gotta hustle tight make them no use you catch cruise
(you snooze you loose)
no money no love
that’s how we living now
gotta make that kpa
kan ma lo fi e pa a
gotta hustle tight make them no use you catch cruise
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu trace austin – back home
- lirik lagu the post war – deliverance
- lirik lagu dre3x – reaper talk
- lirik lagu janghoon – errors
- lirik lagu 郭雪芙 (puff guo) – i love you
- lirik lagu amina shirin – sənsiz
- lirik lagu second to last – intruder (demo)
- lirik lagu время и стекло, mozgi & u_c – 20s
- lirik lagu dave’s true story – sandman
- lirik lagu ajimal – animals