lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu darey – sweet mother

Loading...

[intro]
prince nico mbarga
rest in peace baba
okay

[chorus]
sweet mother, i no go forget you
for this suffer wey you suffer for me yeah
sweet mother, i no go forget you
for this suffer wey you suffer for me yeah

[verse 1]
o boy! no be small cry i dey cry oh
na so my mama just (na so my mama just)
when i dey cry, my mother go carry me
she go say “my pikin, wetin you dey cry yoyo”
stop stop, stop stop, stop stop, make you no cry again o
make you no cry, dry your eyes
oya, make we go sleep na
when i want sleep, my mother go pet me
she go lie me well well for bеd oh
she cover me cloth, say makе you sleep
sleep sleep, my pikin o
olo lo lo lo lo, chei
o boy! see as hungry dey wire me na eh
when i dey hungry, my mother go run up and down
she dey find me something wey i go chop oh
sweet mother ah ah, sweet mother oh ewo
na so my mama just sweet like tom tom
[verse 2]
when i dey sick
my mother go cry cry cry
she go say instead when i go die, make she die oh
she go beg god, “god help me, god help me, my pikin o”
ah, egwo dia
kimo kimo kimo
aha!
if i no sleep, my mother no go sleep
if i no chop, my mother no go chop (na so)
she no dey tire, sweet mother
i no go forget this suffer wey you suffer for me yeah yeah
sweet mother, eh eh, sweet mother o, eh eh
no be small suffer she suffer
you fit get another wife, you fit get another husband
but you no fit get another mother
lai lai, no oh, jor oh
guitar boy, abeg one more time
oya everybody let’s sing along now

[chorus]
sweet mother, i no go forget you
for this suffer wey you suffer for me yeah
sweet mother, i no go forget you
for this suffer wey you suffer for me yeah
[outro]
stop stop, stop stop, stop stop make you no cry again o
it’s don jazzy again


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...