lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dapo marino – pepper dem

Loading...

hotboy…
i bet you know am pepper(dunno)
gang gang straight like atarodo
two three four what it do (haha)
marino! spm baby we family..(two three four)
one hundred (gang gang)
two three four on god, gangland!(yeah)

alaye malo faraway awọn spm(ọlọrun)
me and my gang (yh) we pepper dem(ọlọrun)
me and my guys straight pepper dem(dunno) (ọlọrun!)
me and my gang we pepper!(234)
niccur
ma lo faraway awọn spm(hmmmm, ọlọrun)
me and my guys stand hardest(rahh!)
me and my guys we pepper dem(hmm ọlọrun)
me and my gang straight pepper!

mo ni pé malo fáráwe
no be today, ọmọ e don tey ey!
mo ni pe say mana bad man from faraway
if dapo marino show, you know say wahala de!
oga show promoter, tell me where my raba dey(yeah)
where d shayo dey(yea), where d manya dey?
i’m living my life, like say everyday na holiday
hakuna matata, dat one sef dey…
just dey for where you dey
niccur!

alaye malo faraway awọn spm(ọlọrun)
me and my gang (yh) we pepper dem(ọlọrun)
me and my guys straight pepper dem(dunno) (ọlọrun!)
me and my gang we pepper!(234)
niccur
ma lo faraway awọn spm(hmmmm, ọlọrun)
me and my guys stand hardest(rahh!)
me and my guys we pepper dem(hmm ọlọrun)
me and my gang straight pepper!

i’m spitting atarodo
i’m at your mamas house, i’m grinding her toyin tomatoes(ayyyeee)
this ain’t no super story
boy i’m bouta hit the lotto…
diamonds dancing on my pinky
now she want a photo…
i’m that spice up in their engine
that ajinamotto(ayy)
push to start so auto…(ye)
cuff your demographic! /
you can tell the standards
running up the topography
top of the line
in the shrine
i came to shine
i didn’t come for yours
i came for mine

alaye malo faraway awọn spm(ọlọrun)
me and my gang (yh) we pepper dem(ọlọrun)
me and my guys straight pepper dem(dunno) (ọlọrun!)
me and my gang we pepper!(two, three, four)
niccur
ma lo faraway awọn spm(hmmmm, ọlọrun)
me and my guys stand hardest(rrraahh!)
me and my guys we pepper dem(hmm ọlọrun)
me and my gang straight pepper!

mana catalyst up in this bitvh (dunno)
so if you catfishing boy! you ain’t sh~t..(two,three,four)
niccurs doing mad tins to get rich..
mehn if u fake your death for clout
omo you better die…
i thought you was a g
i gats severe the ties
you be the kinda snitch
who just be telling lies
slightest pressure
you dey switch up on your guys
i don’t know these guys
i tell seven
back roll me a spliff…

spm,(yeah!)
me and my guys we pepper dem
me and my guys we pepper dem
(they call me chocho)
me and my gang straight pepper
malo fáráwe awọn spm
me and my gang stand hardest
me and my guys we pepper them
we straight pepper!


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...