lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu daniel swags – sally

Loading...

shadow give them vibes o
learned stoner
oh yeah
living life on the edge
i could fall off
ain’t n0body bigger
we got a small world
i’m just a young boy
tryna get turnt up
don’t k!ll me vibes
open your eyes for the game no dey slogo
ain’t no friend no squad no colour
don’t you talk when you ought to shut up
give stoner beat may we jollof

oya come buzz me
why your babe
wan dey sumomi
tell am say
i no be omo mummy
shey na the vibe
she dey feel
baby i dey for two
oya totori
why your babe
wan dey sumomi
tеll am say
i no be omo mummy
shey na money
wеy she dey see
she no fit see shi shi
all my n~gga wan sally wan wan sally (hey)
all my n~gga wan gyrate wan wan gyrate
all my n~gga wan sally wan wan sally (hey)
all my n~gga wan joli wan wan joli
i say
who’s your daddy (daddy)
who’s your daddy (daddy)
who’s your daddy (daddy)
who’s your daddy (daddy)

where the talk dey
where the hate dey
me i no fit see am rara
where the money they
where the vibes dey
me i too feel am haba
stoner be the king
no competition
shey u sabi sing
why u run for a feature
wetin good for you fit bad for me
don’t wish for my life
i’ve got a different journey

boy i bad i know
no matter how far i go
shey na rap or na afro
ma lo farawemi o ye
boy i bad i know
no matter how far i go
shey na trap or na afro
ma lo farawemi o ai
all my n~gga wan sally wan wan wan sally (yeah)
all my n~gga wan gyrate wan wan wan gyrate
all my n~gga wan sally wan wan wan sally (yeah)
all my n~gga wan joli wan wan wan joli
i say
who’s your daddy (daddy)
who’s your daddy (daddy)
who’s your daddy (daddy)
who’s your daddy (daddy)
learned stoner
shadow
oya totori
why your girl wan dey sumomi
learned stoner
give them vibes may dem dey alright


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...