lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu danico – wami

Loading...

boy nico yeah yh
verse 1
girl we don tey together no be say me be fake guy
but nah cash dey burstch your brain you no reason my love oh
when i say come to my place and you bring that your friend chai
when you know wetin me want oh

i on’t do promises
but i know that i’m down for you
and i no dey swear baby
but i’ll do anything for you
promises
i know say i go lie for you ooo
swear baby
girl i sing for you uoooouo

make you wami o
come find meee
good loving
is what i need uh yeah yeah

wami o
come find meee uh yeah yeah
good loving
nah wetin i need

wo wo wo find me come
make we join body sandwich
jowo wami
find me come
make we join body sandwich
baby wami

i no be makanaki but you know say mani fito kpai for your case
and everytime you no dey, i wantu see that your pretty face
bae you dey catch my cruise but nah you wey danico go dey chase

i dey talk say i love you
you dey talk say you no do
if i call make you come through
say na 1~2
me i want you

sometimes you undress and then you wear clothes back
my baby do me leg over
wanna hit you right baby bend over
she thought that i was drunk thought it’s hangover

i on’t do promises
but i know that i’m down for you
and i no dey swear baby
but i’ll do anything for you
promises
i know say i go lie for you ooo
swear baby
girl i sing for you uoooouo

make you wami o
come find me o
good loving
is what i need uh yeah yeah

wami o
come find me o
good loving
nah wetin i need

wo wo wo find me come
make we join body sandwich
jowo wami

find me come
make we join body sandwich
baby wami

girl na you wey dey make me go loco
kpankpala nkpa you go psycho
oooh babe i no go fit to let go
you know i love you, the things i doo

make me dey go loco
kpankpala nkpa you go psycho
oooh babe i no go let you go go
uye but you no love me yeah yh o


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...