lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu danibliz – naija boyz

Loading...

hmmmm
danibliz
jaden bino
(woo x4)
[chorus]
everyday na cruise,we gats go hustle and top something’s (pow)
one day man no work,you know say hunger go k!ll am once (skrrr)
abeg man mad out
you know fit talk of manna
wey we sef don tire to dey chop every sapa (pow,pow)

everyday na cruise,we gats go hustle and top somethings (hmmm,hmmm)
one day man no work,you know say hunger go k!ll am once (yeah,d~mn)
abeg man mad out
you know fit talk of manna (sure)
wey we sef don tire to dey chop every sapa (yeah)

[hook]
raba (raba)
sneh (sneh)
make we (make we)
smell nice (yeah d~mn) x2

[danibliz]
hin get one girl wey i know.,tell me say
she don tire (oya na)
she wan fire
every oppression she sight am
boys wey eyes dey red
we get new vpn for body (skrrr)
we no fit mellow
kon tell us make we manage(huh huh)
rara street dey hot
naija gees wey dey ball
make we just dey hustle
make your n~gga no go fumble
steady cashing out
para mood we dey find
naija boyz we dey
lock up things we dey do
[chorus]
everyday na cruise,we gats go hustle and top something’s (skrrr)
one day man no work,you know say hunger go k!ll am once (skrrr)
abeg man mad out
you know fit talk of manna (hmmm)
wey we sef don tire to dey chop every sapa

everyday na cruise,we gats go hustle and top something’s (skrr.,pow)
one day man no work,you know say hunger go k!ll am once (skrrr)
abeg man mad out
you know fit talk of manna
wey we sef don tire to dey chop every sapa

[hook]
raba (raba)
sneh (sneh)
make we (make we)
smell nice (that’s right)

raba (raba)
sneh (sneh)
make we (make we)
smell nice

[jaden bino]
the will i know
is the will of god
no man can take my cash and run
if i hear that one,i go turn king kong (boom boom)
i go turn king kong
if you know me,you know me ni (ok)
cause i know say na see finish (alright)
let me give you my aza ni (hmm)
i don’t mind,i can take transfer (boom boom)
let me give you my number ni (hmm,hmm)
i don’t mind i can call later (ok)
adama you can call later (rrrrraaa)
chinedu you can call later (ouou)
any guy can blow over night
jaden bino just blow over night
any guy can blow over night
danibliz can blow over night
don’t act liquorish
baby come,baby lodge with a bigger fish
don’t act liquorish
baby come,baby lodge with a bigger fish
you say,you get picker (raba,raba)
you get loader (sneh,sneh)
middle man,middle man (make we,make we)
middle man wey share money wey no reach me (smell nice,nice)

you get picker (raba,raba)
you get picker,wey no reach me (sneh,sneh)
you get picker (uhhh)
middle man,middle man (make we,make we)
middle man wey share money wey no reach me (smell nice,nice)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...