lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dani mikes – bad vibes

Loading...

oh baby (baby)

as you see me so u think i nor know
follow me to go u dey explode (explode)
evertime i call your phone airplane mode
you think i nor know ohhh

i know
all your kayamata u fix on my head
don go
e be like say u wan dey craze for my place
kolo
i know he knows
they know
better don’t
don’t go (don’t go)
na na na na na

don’t give me bad vibes
don’t give me bad vibes girl
don’t give me bad vibes
don’t give me bad vibes girl
i know i f~cked her
i know i lied to you
but don’t bring in bad vibes (na na na na na)
don’t bring in bad vibes

i know i made u upset
i fit die for you i swеar
on your matter i spend
no one can takе me oh girl

i know i made you upset
i fit die for you i swear
for your matter i put my head
no one can take me oh girl

oh no senorita
me i nor play games
you for don see oh
every time i call you
you for dey for east oh
me i nor know wetin to do ohhh
you claim say i be bad man
when i nor even get the time
i dey call your phone all night
you dey tell me say no get chance ( baby)

don’t give me bad vibes
don’t give me bad vibes girl
don’t give me bad vibes (na na na na na )
don’t give me bad vibes girl
i know i f~cked her (f~cked her)
i know i lied to you
but don’t bring in bad vibes
don’t give me bad vibes

i know i made you upset
i fit die for you i swear (aji)
on your matter i go spend
n0body can take me oh girl

i know i made you upset
if fit die for you i swear (woo)
for your matter i put my head
n0body can take me oh girl

don’t give me bad vibes (i swear)
don’t give me bad vibes (bad vibes)
don’t give me bad vibes (girl)
don’t give me bad vibes girl(i swear)
don’t give me bad vibes ( please don’t)
i know i f~cked her
i know i lied to you
don’t give me bad vibes
don’t give me bad vibes yeah


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...