lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu crowns – 25th struggle

Loading...

intro

yeah, yeah, yeah
mmmm,the bwoy

bridge
……….

n0body fi to know
the struggle wey ya go through
finna trust a couple man
fam finna roll you
finna meet a couple people
wey na fih deserve you
me prayin’ for ya earnings
but some people wanna hurt you
looky to the left, to the right
tell a brother “man, i love you”
oya looky to the left, to the right
tell a sister “man, i love you”

verse 1
……….

dey know sey
me i come from the cc side
ei don teh
wеy everybody try to k!ll my vibe
but i no sеnd
i no send ohh, i no send ohh
see i try, i try
sacrifices i made
and they ask me why
pressure from the family
be k!llin’ me slowly but i look
to god and i give am the glory

eyy what ya tellin’ me?
hustle on a daily
tryna stock up for di family
prayin’ for my brother
and i prayer for my enemies
mama tell me stay away from trouble
cus she don dey see
weti she dey see
i na fih see am sittin’ down
or standin’ up
n~gga we came from di ground
now they wanna steal my crown..
ain’t no money now
but we go make am one day
we no di play yeah
we go make am one day

bridge
n0body fi to know
the struggle wey ya go through
finna trust a couple man
fam finna roll you
finna meet a couple people
wey na fih deserve you
me prayin’ for ya earnings
but some people wanna hurt you
looky to the left, to the right
tell a brother “man, i love you”
oya looky to the left, to the right
tell a sister “man, i love you”

chorus

been waitin’ for the peace to rain one day
you don’t know my struggle
waitin’ for the sun to shine one day
get me outta my struggle
you don’t know my struggle
you don’t know my struggle
you don’t know my struggle
you don’t know my struggle
it’s the 25th struggle

verse 2
come follow me, make we light up
come follow me make i tell you my story yeah
i checked my life
see how many people got me yeah
but i’m staying in this ish ten toes, strong
you no~go fih believe where i came from
ain’t no freedom for the hood wey i come from
ain’t no love for di street wey i come from

eyy what ya tellin’ me?
hustle on a daily
tryna stock up for di family
prayin’ for my brother
and i prayer for my enemies
mama tell me stay away from trouble
cus she don dey see
weti she dey see
i na fih see am sittin’ down
or standin’ up
n~gga we came from di ground
now they wanna steal my crown..
ain’t no money now
but we go make am one day
we no di play yeah
we go make am one day

chorus

been waitin’ for the peace to rain one day
you don’t know my struggle
waitin’ for the sun to shine one day
get me outta my struggle
you don’t know my struggle
you don’t know my struggle
you don’t know my struggle
you don’t know my struggle
it’s the 25th struggle


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...