lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ckay – turnioniown

Loading...

[intro]
what the f-ck men?
n0body is turning nigeria
it’s just turnioniown
oh aahh
ckay yoyo
yea

[chorus]
turnioniown
nigeria turnioniown
the government turnioniown
economy turnioniown
everything turnioniown
electricity offing oniown
everything turnioniown
food price is rising oniown

[verse 1]
i don’t see no change in sight
everything wey dem tell us na lie
i don’t even know who to vote for
i don’t even know
i don’t even know who to support
i don’t even know
ahhh

[hook]
n0body falling the naira but e falling oniown
n0body offing the light but e offing oniown
n0body chopping the money but e chopping oniown
n0body strike the asuu but e striking oniown

[verse 2]
all i really wanna say is they don’t give a f-ck about us
is it too much to ask for a government we can trust?
wake up and smell the coffee
n0body cares for n0body, n0body really gives a f-ck
since i be small pikin i don dey pray for naija
i no know when the prayer go stop

don’t go and sell your vote
don’t go and be a goat
or god go punish you
give you 5k today
tomorrow, bag of rice na 50k
yea yea yea yea

take this thing away men
what’s the h-ll with you?
are…are…are you normal?
are you normal?

[chorus]
turnioniown
nigeria turnioniown
the government turnioniown
economy turnioniown
everything turnioniown
electricity offing oniown
everything turnioniown
food price is rising oniown

[outro]
turnin turnin
turnin turnin


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...