lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu cj blast – shakara

Loading...

chorus
when i step into the place
dem feel the zanga
when i make you feel the hit
you nor deniel am
when the music starts to play
nor go doil, start to ball
join my court and play my ball
just feel at home and make it jump
cause the gbedu don start na shakara
(mmmm na shakara)
her body too fine she dey shakara
(mmmm why she dey shakara)
as the gbedu don start na shakara
(mmmm na shakara)
her body too fine she dey shakara
(mmmm she dey shakara)
verse
so when i talk they know i talk
bad man dripping oga and boss
k!lling shows tom cruise and bond
but life na turn so chop i chop
working hard pray and kain my lane
i can’t even loose to my kind of game
enemies plenty for my lane
dem want make i fall
but na who go shame
(ye)
press me hard i maybe kindle
am that difference in a stack of needle
merriment laughter with e giggle
wèrê wa ni le bi ti dido
what’s my name big daddy jojo
lock and load come fry my dodo
hold me tight and never let go
we go reach there yes we go big o

chorus
when i step into the place
dem feel the zanga
when i mak you feel the hit
you nor deniel am
when the music starts to play
nor go doil, start to ball
join my court and play my ball
just feel at home and make it jump
cause the gbedu don start na shakara
(mmmm na shakara)
her body too fine she dey shakara
(mmmm why she dey shakara)
as the gbedu don start na shakara
(mmmm na shakara)
her body too fine she dey shakara
mmmm she dey shakara
verse
man down man down
see as she dey wine spine
ohh lord god i can’t shout
see as she dey tack am
me nor want assistance
wine ur body scatter
oil well i drill am
na my song she dance am
she says
am dat difference in a stack of needle
merriment laughter with e giggle
making you feel me while i sing o
north~west~south dem feel my hit o
nor go doil just feel the beat o
hold me tight and never let go
we go reach there soon we go big o
cj blast big daddy jojo

chorus
when i step into the place
them feel the zanga
when i mak u feel the hit u nor deniel am
when the music starts to play, nor go doil start to ball, join my court and play my ball just feel at home and make it jump
cause d gbedu don start na shakara
mmmm na shakara
her body too fine she dey shakara
mmmm why she dey shakara
as d gbedu don start na shakara
mmmm na shakara
her body too fine she dey shakara
mmmm she dey shakara
when i step into the place
dem feel the zanga
when i make you feel the hit
you nor deniel am
when the music starts to play
nor go doil, start to ball
join my court and play my ball
just feel at home and make it jump
cause the gbedu don start na shakara
(mmmm na shakara)
her body too fine she dey shakara
(mmmm why she dey shakara)
as the gbedu don start na shakara
(mmmm na shakara)
her body too fine she dey shakara
(mmmm she dey shakara)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...