lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu chuvano – nobody holy

Loading...

so many catapult dem fire
(dem fire dem fire me)
but in the end dem dey inspire
(they inspire me oh)

now i dey kpolongo
my music be the jam oh
gbobo any place wey dem enter
oh alubarika
i’m grateful for the times
many people truly support me

abeg no go stain my white
u know nothing about my life
future present or past
allow me to live my life

orobo don dey beef lepa
e no be by force to slim or fat
jejely live your life
cos n0body holy pass
(ejen simi oh oh oh)

n0body holy
n0body holy
n0body holy
n0body holy oh
(ejen simi oh oh oh)
spiritual
call me chuvano

diamond from the gutter
afro beast with the ginger
pe my music don dey enter
all over africa, mo le ginger oh gan
tiny boy with d flows
anytime they see me
they wan book for the next show
baba god don dey bless
h money business dem gbadun the logo gan
oluwa dariji me oh
i know me no perfect
na u arrange me oh

dem try to damage me oh
when bad man gather
you isolate me oh

abeg no go stain my white
u know nothing about my life
future present or past
allow me to live my life
orobo don dey beef lepa
e no be by force to slim or fat
jejely live your life
cos n0body holy pass
(ejen simi oh oh oh)

n0body holy
n0body holy
n0body holy
n0body holy oh

(ejen simi oh oh oh)

i am a war
musical indaboski
afro beast
and n0body can tame me
i pass corona
so n0body get my vaccine
my flows are so positioned from above
you cannot chance me

shey ofè race mi?
ogbeni jeka losi tracks
i get freestyles
wey gbedu pass your hottest tracks
na cos of me wey your girlfriend no dey sleep for house
she’s steady in my bed
doing ahh ahh from steady knacks
omo logo
tinyboy of africa
dem don dey dread oh
since campus days of short nicker
if i talk now
dem say i don dey run my mouth
but all around the boy
dem a see
alubarika


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...