lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu chris wonder & maxxy – lonely tonight

Loading...

dancing to the rhythm tonight…
i don’t know if my b~tches on sight…
i can’t say which one go break my heart o…
so i gotta hold the one i have …

my african lady met me tonight..
she ask me if am lonely tonight…
the compass tight i say no be chise o..
cuz am done being a loner ay …
(loner ayy ,loner ayy)

(hook)
after my party come to my room ..
we go do dirty things till we fly to the moon ..
i really care hope you coming soon
(i really care)(x2)
(verse 1)
maxxy rap :
baby make you tell me ..
abeg wetin dey your body !
i dey trip for you when you whine your body !
i still dey shoot shots just like stephen curry!
but your body smell nice “ be like chicken curry”
with you low waist !
you no need belt !
with you good looks !
and your very nice head !
see as you soft pass tomorrow bread !
make we start from the club !
girl we no need bed !

girlie too super !
make a man shiver !
body too hot !
e dey burn like cigar !

make i give you on a low key !
low key !

cos me i no be jonkey !
on a low key !

let me give you on the low !
hit you from below !
make you go hard ! like!
konkonbelow!
body chocolate!
swear e be like milo !
her face too clear men!
e be like mirror !

(verse2)
and she say na you be the one for me
(na you be the one)
she say she don’t wanna let me goo…
she say she just wanna wrap me tight ..
i don’t wanna lose your body
i don’t wanna lose your body..

i move to the north ,move to the south…
(na you i desire)
you dey turn my head like round about…
(na you i desire)
anything you want write the amount
( na you i desire)
you something special
i’m just a loner ayy
.
(hook)
after my party come to my room ..
we go do dirty things till we fly to the moon ..
i really care hope you coming soon
(i really care)(x2)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...