lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu chinko ekun – i like girls (ilg)

Loading...

intro
incoherent background sound in chinese

ozedicus nwanne

verse 1
any girl wey i catch for bed
i go give am chop
she go scream my name
cos i dey buss puna
see person wey dey find pikin, wey dey buy postinor
e never ready sha
wahala tie buba
odogwu na the spender
you know i no dey fear just to press money
so wanna press money, please let me invest on it
cos e chill for my side and you know say e boku die
baby can you bе ny concubine?
i can make you come (cum) tonight
chorus
cos mе i like girls (me i like, me i like)
i like girls (me i like, me i like)
me i like girls (me i like, me i like)
i like girls (me i like, me i like)
omo me i like girls (me i like, me i like)
i like girls (me i like, me i like)
me i like girls (me i like, me i like)
i like girls (me i like, me i like)

verse 2
me i like girls, i no like to deny am
if your girl text me, i go reply am
omo i go freestyle am, give am egberi papa number 1 timaya
i love girls, like na understatement
mi o fe wahala, mi o le ko statement
cos me i too dey fear police, eyin temi make i yarn una one tory
my lawyer come my house, na im i give am chop
okay, i give am 2 by 4
she turn her back, i f~ck her back, i fl!ck her back
na so e hook my door
she don dey my knife and he full my blood
running over, e dey full my cup
i spend my money on whom i want
ozedicus give me kele wey go cool my blood

chorus
cos me i like girls (me i like, me i like)
i like girls (me i like, me i like)
me i like girls (me i like, me i like)
i like girls (me i like, me i like)
omo me i like girls (me i like, me i like)
i like girls (me i like, me i like)
me i like girls (me i like, me i like)
i like girls (me i like, me i like)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...