lirik lagu chike – if you no love
make i know make i know
make i know make i know
make i know make i know
(don’t play me)
calling me the sugar wey dey your tea
calling me the honey wey dey your bee
anything you tell me i dey believe oh
showing me around like i lost me way
telling all your friends say na me be bae oh
baby see me i don dey believe oh
tell me make i know now
if e sure me make i know now
if e no sure me oh make i know now
if you no love me oh
tell me make i know now
if e sure me make i know now
if e no sure me oh make i know now
if you no love me
make you no talk say you love me oh
if you no need me oh
no go dey talk say you need me oh
i take this love oh seriously oh
baby oh make you no play me oh
no go dey talk say you love me oh (no play me)
calling me the sun wey dey bright your day
calling me the joy wey dey crash your pain
anything you talk baby i dey believe oh
n0body dey gree to dey toast me again
when they wanna come you dey block their way
everybody don sabi me with you oh
tell me make i know now
if e sure me make i know now
if e no sure me oh make i know now
if you no love me oh
tell me make i know now
if e sure me make i know now
if e no sure me oh make i know now
if you no love me
make you no talk say you love me oh
if you no need me oh
no go dey talk say you need me oh
i take this love oh seriously oh
baby oh make you no play me oh
no go dey talk say you love me oh
before we go further
tell me now
i wanna know
make i no go fall down oh
i wanna low (make i no fall down low)
do you have another oh
i wanna know
am i the only one
am i your number one
if you no love me
make you no talk say you love me oh
if you no need me oh
no go dey talk say you need me oh
i take this love oh seriously oh
baby oh make you no play me oh
no go dey talk say you love me oh
if you no love me oh
make you no talk say you love me oh
if you no need me oh
make you no talk say you love me oh
if you no need me oh
no go dey talk say you need me oh
i take this love oh seriously oh
you no be finidi
no finish me oh
no go dey talk say you need me oh
i take this love seriously oh
make i know make i know
make i know make i know
make i know make i know
(don’t play me)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu banca cpx – desconstrução
- lirik lagu alan walker & ava max – alone, pt. ii (niviro remix)
- lirik lagu neurona – amarello
- lirik lagu kg-32 – c.o.d: cash on demand
- lirik lagu claudio fontana – de quem será
- lirik lagu pezzhead – who the fuck are you to tell me what to do?
- lirik lagu hip hop pantsula – o mang?
- lirik lagu yungjedy – stolz
- lirik lagu david f. bello – gifts and products
- lirik lagu loke deph – abus