lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu chike – ego oyibo

Loading...

you dey obodo oyibo
baby natazia
you dey land of oyibo
baby come back iyoo
i give your papa my money
i give your mama my promise
i’m coming before the day go break (ah)
you dey obodo oyibo
bikonu natazia
na only picture i see
baby come back to me
i give your papa my money
i tell your mama i’m coming
nothing fit distract me for lagos

for january i give you my money
ego oyibo, ego oyibo, ego oyibo
for february i put you my baby
ejima oh, ejima
i dey rush
my blood dey hot (kpichikom)
ah ah ah, ah ah ah
ah ah ah, ah ah ah
okadigbo, okadigbo
okadigbo, okadigbo
ah ah ah, ah ah ah
ah ah ah, ah ah ah
okadigbo, okadigbo
okadigbo, okadigbo
no tell me say the people wey dey do awanagana
got a pretty anna banner
okwanu gi bu queen of my kingdom come
queen of my kingdom come
nothing fit distract me for lagos

for january i give you my money
ego oyibo, ego oyibo, ego oyibo
for february i put you my baby
ejima oh, ejima
i dey rush
my blood dey hot (kpichikom)
ah ah ah, ah ah ah
ah ah ah, ah ah ah
okadigbo, okadigbo
okadigbo, okadigbo
ah ah ah, ah ah ah
ah ah ah, ah ah ah

ego oyibo, ego oyibo, ego oyibo
ego oyibo, ego oyibo, ego oyibo


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...