lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu cheso – mrs. somebody

Loading...

my oga please understand
this one no be small mata
see the way janet dey look me
dis one don dey p-ss my hand
see she like to roll her waist
see she just dey pour the signal
madam i no want your waist..oh na!

you say you love me
me no come love you back
you sey you need me
me no come need you back
she say she ain’t letting go
why you no way leave me so?
oh lord!

she wan k!ll me with her make up
she wan test if i go wake up
she wan k!ll me wit her make up
oh lord oh lord

anoda day anoda angle
everyday na different tactic
sey my woman no be problem o
she go solve am like mathematics
dis one don dey p-ss be careful o eh!
dis one don dey p-ss be careful o eh!

you say you love me
me no come love you back
you sey you need me
me no come need you back
she say she ain’t letting go
why you no way leave me so?
oh lord!

she wan k!ll me with her make up
she wan test if i go wake up
she wan k!ll me wit her make up
oh lord oh lord

(instrumental bridge)

she wan k!ll me with her make up
she wan test if i go wake up
she wan k!ll me wit her make up
oh lord oh lord


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...