lirik lagu ccp – go die
na so she come dey misbehave, her character don change
after all the promises wey she make me tell me say she go dey for me even if money no dey (chei) it’s your boy ccp
if person go die person go die
if person go live person go live
if person go die person go die
if person go live person go live
give dem the gbese!
if person go die person go die
die for love
if person go live person go live
live for love
if person go die person go die
die for love
if person go live person go live
wetin you wan do
where you wan go
make i put a stack on everything
(anything for ya)
i don chop you no care
(na my money you want)
despite everything i do for you
(na so you pay me)
where money dey na where you dey dey
you no like man wey dey hustle
na only already made
i dey try everyday just say make you dey
i been dey for america dey suffer you no know
if person go die person go die
die for love
if person go live person go live
live for love
if person go die person go die
die for love
if person go live person go live
live for love
if person go die person go die
die for love
if person go live person go live
live for love
if person go die person go die
die for love
if person go live person go live
live for love
shey na bad management cause person no blow
when ein supposed to blow
village people too come dey play ojoro with person career
person career ein suppose dey boom like fire fire
but bad belle no gree oo dey no gree oo
but na for their body they go hear am
if person go die person go die
if person go live person go live
if person go die person go die
if person go live person go live
adaobi obi m o iga abu nwunye m o
i no wan love again if it no be you
adaobi obi m o iga abu nwunye m o
i no wan love again if it no be you
adaobi obi m o iga abu nwunye m o
i no wan love again if it no be you
adaobi obi m o iga abu nwunye m o
i no wan love again if it no be you
if person go die person go die
die for love
if person go live person go live
live for love
if person go die person go die
die for love
if person go live person go live
live for love
shey na bad management cause person no blow
when ein supposed to blow
village people too come dey play ojoro with person career
person career ein suppose dey boom like fire fire
but bad belle no gree oo dey no gree oo
but na for their body they go hear am
if person go die person go die
die for love
if person go live person go live
live for love
if person go die person go die
die for love
if person go live person go live
live for love
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu hebo imoxi – poema de urgência
- lirik lagu auntie aj – yeah
- lirik lagu t steezy – tear me apart
- lirik lagu umraan syed – free
- lirik lagu peerzet – dżus
- lirik lagu chris stapleton – might as well get stoned
- lirik lagu a new january – take it from me (martin atkins remix)
- lirik lagu nimbus – periastron
- lirik lagu adam warrock – you shoulda heard…
- lirik lagu hawkwind – elric the enchanter part two