lirik lagu cazuna – war for you
(intro)
oh yea yea yea yea
ooh yea yea
girl i fit to go to war for you
girl i go to war for you
ooh war for you
(ayo dapps run it back)
(verse 1)
girl ya k!lling me slow
ya bussin my mind
stop all your plans make we spend some time
f~ck other girls make dem dey one side
cause na you be main and na dem be side
say where you wan go
i let you decide
negative vibe e no dey for this side
open the gate make i come inside
oh yea yea yea yea
(hook)
i fit comot person head for you (for you)
say my aza fit to red for you (for you)
cause you know i want to
make you my own
i do all for you oh oh
(chorus)
girl i’ll go, war for you
say i k!ll any man
wey wan try be your man, is he mad?
girl go oh oh oh
war for you
and i fit lose my mind
if you no dey my side, i fit die
(verse 2)
i fit go war for you
ain’t n0body else i know
but you, i want you
and i dy hope say you want me too
your body meant for me oh
my money meant for you
make we relate oh
no dey delay baby oh
empty my safe for you
(hook)
i fit comot person head for you (bust their head right there)
say my aza fit to red for you (ooh oh)
cause you know i want to
make you my own
i do all for you oh oh
(chorus)
girl i’ll go, war for you
say i k!ll any man
wey wan try be your man, is he mad?
girl go oh oh oh
war for you
and i fit lose my mind
if you no dey my side, i fit die
(outro)
girl i go oh oh oh
the sauce is way too much for her
(ayo dapps run it back)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu e-mint – aburrido
- lirik lagu boss krizzy & fbg duck – 1,000
- lirik lagu katrina stuart – dream boy
- lirik lagu peppe bastardo – l’attimo
- lirik lagu ratlobber & richter overtime – baby
- lirik lagu neyoog – prière
- lirik lagu to live and shave in l.a. – full choke wigmaker’s vise
- lirik lagu matt bodman – light
- lirik lagu sweden laundry (스웨덴세탁소) – 비스듬히 (lean)
- lirik lagu childcare – sugarcane (band demo)