lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu c natty – ojah

Loading...

ojah ojah ojah ojah…

i don go i don come

and i go yarn you wetin sup
moruf come from london
dem say e com dey start to from
oh dem say buy bigi jeep oh
say make dem call am bigi man oh
na so e carry fine opeke to lu jibiti oh
lo je gbese

ojah ojah ojah ojah

morufu je gbese

ojah ojah ojah ojah…

aaah, make una shine una eye oh
things dey happen
person wey want chop life no suppose dey sleep/
i dey tell you

mo wa ni ore kan
e dey for depression
e make the connection
e cl!ck confirmation
lowo ba wole oh
e rent big mansion
e start to dey pompous
e say nothing dey happen
o sare oh


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...