lirik lagu burna boy – 20 10 20
shey you never hear
about the things wey happen there abi your eye never clear
mankind so wicked
lets talk about my government open your mind and your ears wetin happen
shey na jazz o
make my people suffer suffer all their nyanshes don dey open everything don scatter scatter
20th of october 2020
you carry army go k!ll many youth for lekki
na so water ooo water runaway my eyes nothing you go talk wey go justify the case of thеir murder
the chief of staff, thе commander and the army wey carry order
mr president, mr governor
godfather, gbo gbo ijoba
all your atrocities
all of your corner corner
make all the deadbody disturb you for your dream
the money wey you thief yapa for your azza you don turn our graduates to common beggars all the book them go no matter
cuz you no go get job if you no know godfather
the chief of staff, the commander and the army wey carry order
mr president, mr governor
godfather, gbo gbo ijoba
all your atrocities
all of your corner corner
make all the deadbody disturb you for your dream
20th of october 2020
you carry army go k!ll many youth for lekki
na so water ooo water runaway my eyes nothing you go talk wey go justify the case of their murder
we give them many chances dem fail my people
and when we cry for justice them k!ll my people
walahi all of you
their lives are on you
we no go ever forget all the youths wey die for tollgate
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu iq – skulls
- lirik lagu gabriel duran – sunrise
- lirik lagu koshir – while you were sleeping
- lirik lagu bladee & mechatok – drama
- lirik lagu yankey boy – all over yuh body
- lirik lagu breeton boi – skill level
- lirik lagu rap việt – đây là rap việt
- lirik lagu vidya vox – lost in the summer
- lirik lagu lee foss, detlef & anabel englund – thunder & lightning
- lirik lagu the fourmost – i love you too