lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu btone – thank god

Loading...

thank god
~by~ b tone
lyrics

[chorus]
thank god for mercy
thank god for grace
thank god say i overcome plenty things wey for make me craze
thank god for family
i thank god for friends
thank god say i see beginning of the year and i see the end
ooh haa!!
[p~chorus]
many people enter but dem no leave oo
many dey for hospital demdey sick oo
many dey for mortuary no fit breathe oo
so i just wanna thank you god

many people enter but dem no leave oo
many dey for hospital dem dey sick oo
many dey for mortuary no fit breathe oo
so i just wanna thank you

{call} cause on a daily
{response} on the daily
{call} you dey save me
{response} you dey save me
so i’m saying……..
oh wuoooooh worworworhh
i just wanna thank you god

[verse 1]

on my god you put me on a solid ground
and every day i see your blessings pouring down on me
and tell me who dey feed the trees and flowers
na baba god nai dey run am
halee halee haleee ooo
even when i no getti money ooh
i know bàbà god dey for me ooh
olúwa nai dey shey tèmi ooh
they been won damage damage damage me o
but god i know say you get plans for me oh oh oh
you’re the one i normally complain to
but right now i just wanna be thankful

[chorus]
thank god for mercy
thank god for grace
thank god say i overcome plenty things wey for make me craze
thank god for family
i thank god for friends
thank god say i see beginning of the year and i see the end

[verse 2]

i thank god for the blessing wey i see
omo i thank god them no put me on my knees
i thank god for the life wey you safe
so all i wanna do now is praise you everyday
i thank god for the mercy wey you show
and through the hard times na you wey safe my soul
you the one i normally complain to
but right now i just wanna be thankful

[chorus]
thank god for mercy
thank god for grace
thank god say i overcome plenty things wey for make me craze
thank god for family
i thank god for friends
thank god say i see beginning of the year and i see the end
[outro]
i see the blessings dey come with a sign
so many hard times but you still dey my side o
o lord have mercy, so many things my eyes see o
cause your grace elevate me o
so they gat to celebrate eheh
say they gat celebrate me enhhee

thank god o


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...