lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu bryno ad – kilode

Loading...

tell me everything wey you know say i no know

when i dey talk you steady my face o

make you dey feel the way i dey feel .. oh no!

if i wanna fight for your love make i dey sure of..

wetin i want and wetin i need o

make you no cause trouble for me o

ain’t no body badder …

badder than me

and if they wanna bother

make them bother me

me and you together

together forever

even if they try
i swear dem no reach

ain’t no body badder …

badder than me

and if they wanna bother

make them bother me

me and you together yeah

omo ibadi jo ahnn ah!

hi

kilode

and if i talk say i talk too much

everything i do say i do too much

omo ibadi jo ahnn ah

kilode o
and if i talk say i talk too much

everything i do say i do too much

omo ibadi jo ahnn

kilode

and if i talk say i talk too much

everything i do say i do too much

omo ibadi jo ahnn

say kilode o

and if i talk say i talk too much

everything do say too much

everything i do too much

ye o ahhn yeah!

tell me everything wey you know say i no know
when i dey talk you steady my face o

make you dey feel the way i dey feel .. oh no!

coz everytime i think of you u

n0body fit k!ll my vibe

n0body fit stop my shine

tell me everything (jeje)

we tryna love everyday (yeah yeah)

everytime you call my name

i just wanna marry you (yeah yeah)

ain’t no promises

i feel like took some ecstasy

and i just wanna drink some hennessy o ahhn

omo ibadi jo ahhn ah

kilode

and if i talk say i talk too much

everything i do say i do too much

omo ibadi jo ahnn ah

kilode o

and if i talk say i talk too much

everything i do say i do too much

omo ibadi jo ahnn

kilode

and if i talk say i talk too much

everything i do say i do too much

omo ibadi jo ahnn

say kilode o

and if i talk say i talk too much

everything do say too much

everything i do too much

ye o ahhn yeah!

(ain’t no body badder …

badder than me

and if they wanna bother

make them bother me

me and you together

together forever

even if they try

i swear dem no reach


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...