lirik lagu brymo – waka waka
[verse 1]
mr waka waka
mrs waka waka
on dis journey wey you de
no forget tomorrow eh
[verse 2]
mr waka waka
mrs waka waka
you too like la vida loca eh
it dey make you feel some type of way
[chorus]
eventually, as time passes
when your wrong is done
tell me na who you go call
(x2)
[instrumental]
[verse 3]
mr waka waka
brother waka waka
you no get small loyalty eh
you think of your pocket only eh
[verse 4]
sister waka waka
aunty waka waka
your memory be like makeup
it dey erase before you sleep at night
[chorus]
eventually, as time passes
when your wrong is done
tell me na who you go call
eventually, as time passes
when your wrong is done
so funmi na who you go call
[instrumental]
[backing track]
i wonder na who you go call
[chorus]
eventually, as time passes
when your wring is done
tell me na who you go call
eventually as time passes
when my wrong is done
i wonder na who i go call
[instrumental]
[backing track]
i wonder na who i go call
[instrumental]
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu murdo mcrae – he wawata
- lirik lagu mementomori sounds – keleti flow
- lirik lagu harakiri for the sky – sing for the damage we’ve done
- lirik lagu giuxeppe – animals
- lirik lagu mondre – lo sai
- lirik lagu noname (fra) – big panda
- lirik lagu oxygen jl – clap with it
- lirik lagu jake wolfe & kbubs – missing you
- lirik lagu clique club – узнаешь (find out)
- lirik lagu brdigung – für meine freunde