lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu brymo – jungle fever

Loading...

jungle fever
the people sleep ah
they lead aluta
the people shout aluta
jungle fever
no pay for teacher
more pay for speaker
the people shout aluta (aluta!)

check your time
it’s free yourself o’clock
i dey for work, i dey find wetin to chop
if you do your own, we go get enough to chop
dem other people no care if we no chop

shey you dey feel the fever (i dey feel the fever)
you feel the fever (i dey feel the fever)
shey you dey feel the fever (i dey feel the fever)
you feel the fever (i dey feel the fever)

don’t touch the preacher
them other tribes inferior
those people na unbelievers
the people start to scatter
for jungle fever
some dey seek the visa
some dey sell the visa
we looking for a flag that’s greener
check your time
it’s free yourself o’clock
i dey for work, i dey find wetin to chop
if you do your own, we go get enough to chop
dem other people no care if we no chop

shey you dey feel the fever (i dey feel the fever)
you feel the fever (i dey feel the fever)
shey you dey feel the fever (i dey feel the fever)
you feel the fever (i dey feel the fever)

if you no fit love you, n0body will
you no fit love you, n0body will
if you no fit love you, n0body will
them other people no care if we no chop

shey you feel the fever
you feel the fever (you feel the fever)
shey you dey feel the fever
you feel the fever (you feel the fever)
shey you dey feel the fever (you feel the fever)
you feel the fever (you feel the fever)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...