lirik lagu brymo – gambu
Loading...
[verse 1]
gambu
you dey sing for theives
gambu
you go sing for me
pesin wey befriend rat go chop sh~t
but i go still dey follow you
if you swim for sh~t
love only me
and be my own gambu
[verse 2]
gambu
make we no climb on top the hill
gambu
(?)
pesin wey befriend thug go chop sh~t
but i go still dey follow you
if you swim for sh~t
love only me
and be my own gambu
[verse 3]
gambu
you dey sing for crooks
gambu
you must to sing for me
i no get stolen boots to pay you
but i go still dey follow you
if you swim for sh~t
love only me
and be my own gambu
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ad infinitum – revenge
- lirik lagu sheryn regis – problem
- lirik lagu robert pollard – kingdom without
- lirik lagu corey patrick – funeral
- lirik lagu волуа (volua) – герои (heroes)
- lirik lagu cactus (india) – tumi bojho ami bujhi
- lirik lagu one true pairing
- lirik lagu original cast of gutenberg! the musical – “now anything can happen!”
- lirik lagu ruthie collins – wish you were here
- lirik lagu feutrance – a3