lirik lagu brymo - gambu
Loading...
[verse 1]
gambu
you dey sing for theives
gambu
you go sing for me
pesin wey befriend rat go chop sh~t
but i go still dey follow you
if you swim for sh~t
love only me
and be my own gambu
[verse 2]
gambu
make we no climb on top the hill
gambu
(?)
pesin wey befriend thug go chop sh~t
but i go still dey follow you
if you swim for sh~t
love only me
and be my own gambu
[verse 3]
gambu
you dey sing for crooks
gambu
you must to sing for me
i no get stolen boots to pay you
but i go still dey follow you
if you swim for sh~t
love only me
and be my own gambu
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu sheryn regis - revelation song
- lirik lagu quiet hill - liar
- lirik lagu rockstar jt - rockstar lifestyle
- lirik lagu academia da berlinda - solução
- lirik lagu elnarə xəlilova - bayram
- lirik lagu brakka a.k.a. classic sheee - marco ulpio traiano, ottimo
- lirik lagu maqel - for the worse
- lirik lagu files j - gateway
- lirik lagu black royal - pagan saviour
- lirik lagu ingus pētersons - zilā pasaka