lirik lagu bryann – andale
andale lyrics
[intro]
ori oh kpo, kpo, kpo, oh~oh
my body le ah~ah
yeah
[chorus 1]
jekalo sere
all the fine kele wanna come my way
one be anabella, one be folasade
and i tell the girlie say, baby andale
andale oh, andale
andale oh, baby andale
chop the money, awanifowosere
and i tell the girlie say, baby andale
[bridge]
okay make you bounce your body
faaji, faaji say make we shack bacardi
the way you moving this your body
say you got the sauce
very soon you go know what’s up, ah
okay make you bounce your body
faaji, faaji say makе we shack bacardi
the way you moving this your body
say you got the saucе
very soon you go know what’s up, ah
[chorus 2]
i say wetin dey play
dance to my rhythm like sunny ade
when i give it to you baby no sere
oya rise your faaji~meter
party after party
andale oh, andale
andale oh, baby andale
chop the money, awanifowosere
and i tell the girlie say, baby andale
[verse 1]
come into my corner
anything we do i no go talk am (yeah)
i go give you assurance
make i treat you like ajeb~tter
okay, baby let’s go
make i show you things
wey you no know, i go give things
wey go sweet like dominos
long as you no leave me, s~o~l~o
[bridge]
okay make you bounce your body
faaji, faaji say make we shack bacardi
the way you moving this your body
say you got the sauce
very soon you go know what’s up, ah
okay make you bounce your body
faaji, faaji say make we shack bacardi
the way you moving this your body
say you got the sauce
very soon you go know what’s up, ah
[chorus 1]
je ka lo sere
all the fine kele wanna come my way
one be anabella, one be folasade
and i tell the girlie say, baby andale
andale oh, andale
andale oh, baby andale
chop the money, awanifowosere
and i tell the girlie say, baby andale
[chorus 2]
i say wetin dey play
dance to my rhythm like sunny ade
when i give it to you baby no sere
oya rise your faaji~meter
party after party
andale oh, andale
andale oh, baby andale
chop the money, awanifowosere
and i tell the girlie say, baby andale
[bridge]
okay make you bounce your body
faaji, faaji say make we shack bacardi
the way you moving this your body
say you got the sauce
very soon you go know what’s up, ah
okay make you bounce your body
faaji, faaji say make we shack bacardi
the way you moving this your body
say you got the sauce
very soon you go know what’s up, ah
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu dutens – דותנס – lo yachol lishpot – לא יכול לשפוט
- lirik lagu rory butler – that side of the world
- lirik lagu 猫又おかゆ (nekomata okayu) – デタバレネコ (detabare neko)
- lirik lagu kyo – immasayfuckyalloneday
- lirik lagu hanson – white collar crime
- lirik lagu 斉藤朱夏 (shuka saito) – リフレクライト (reflect light)
- lirik lagu $tupid young – welcome to la
- lirik lagu zevaz – slay
- lirik lagu emily wells – oracle at dog
- lirik lagu grimson – i was a moth