lirik lagu bryann - andale
andale lyrics
[intro]
ori oh kpo, kpo, kpo, oh~oh
my body le ah~ah
yeah
[chorus 1]
jekalo sere
all the fine kele wanna come my way
one be anabella, one be folasade
and i tell the girlie say, baby andale
andale oh, andale
andale oh, baby andale
chop the money, awanifowosere
and i tell the girlie say, baby andale
[bridge]
okay make you bounce your body
faaji, faaji say make we shack bacardi
the way you moving this your body
say you got the sauce
very soon you go know what’s up, ah
okay make you bounce your body
faaji, faaji say makе we shack bacardi
the way you moving this your body
say you got the saucе
very soon you go know what’s up, ah
[chorus 2]
i say wetin dey play
dance to my rhythm like sunny ade
when i give it to you baby no sere
oya rise your faaji~meter
party after party
andale oh, andale
andale oh, baby andale
chop the money, awanifowosere
and i tell the girlie say, baby andale
[verse 1]
come into my corner
anything we do i no go talk am (yeah)
i go give you assurance
make i treat you like ajeb~tter
okay, baby let’s go
make i show you things
wey you no know, i go give things
wey go sweet like dominos
long as you no leave me, s~o~l~o
[bridge]
okay make you bounce your body
faaji, faaji say make we shack bacardi
the way you moving this your body
say you got the sauce
very soon you go know what’s up, ah
okay make you bounce your body
faaji, faaji say make we shack bacardi
the way you moving this your body
say you got the sauce
very soon you go know what’s up, ah
[chorus 1]
je ka lo sere
all the fine kele wanna come my way
one be anabella, one be folasade
and i tell the girlie say, baby andale
andale oh, andale
andale oh, baby andale
chop the money, awanifowosere
and i tell the girlie say, baby andale
[chorus 2]
i say wetin dey play
dance to my rhythm like sunny ade
when i give it to you baby no sere
oya rise your faaji~meter
party after party
andale oh, andale
andale oh, baby andale
chop the money, awanifowosere
and i tell the girlie say, baby andale
[bridge]
okay make you bounce your body
faaji, faaji say make we shack bacardi
the way you moving this your body
say you got the sauce
very soon you go know what’s up, ah
okay make you bounce your body
faaji, faaji say make we shack bacardi
the way you moving this your body
say you got the sauce
very soon you go know what’s up, ah
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu rawme rs - main rawme rs
- lirik lagu the dark alamorté - a loathing tomb
- lirik lagu zerrin özer - mutluluklar dilerim
- lirik lagu edden lasturi - rottweiler
- lirik lagu karina moreno - i love you
- lirik lagu t_boom20 - hey girl
- lirik lagu artas - ora et gomorrha
- lirik lagu mazza ken - shanghai
- lirik lagu водокачка (vodokachka) - ненастоящее (fake)
- lirik lagu thessiah - devilish