lirik lagu brown joel – omo ologo
inna the circle of life
no be everything wey fit to go your way
my yesterday prayer manifest today
shey na god do am omo yes o eyy
and you know the melody divine
and my gbedu heavy, no be press up ey
and i no dey do am to impress your bae
owo po l’apo like say i press maye
ball like i be finidi
no spare time for negativity
i stay talking spirituality mmhh
i no need you credibility
dem wan know my nationality
high spirit, top member, citizen
weytin i dey speak e be spirituality, mmmh
i no need your credibility
because won ri mi
won pe mi omo ologo ogo (l’ogo)
pe mi omo ologo (l’ogo)
pe mi omo ologo (l’ogo)
because won ri mi
won pe mi omo ologo (l’ogo)
pe mi omo ologo (l’ogo)
pe mi omo ologo (l’ogo)
you know say no be by luck or play
me i dey fast and pray
na god dey do am o
na god dey do am o
because no be by luck or play
me i dey fast and pray
na god dey do am o
na god dey do am o
and you know the melody divine
and my gbedu heavy no be press up ey
and i no dey do am to impress your bae
owo po l’apo like say i press maye
na why me i no dey bother
sip holy water
make i forget all my suffer
instead make i still dey bother
i go rather chop ofada
so i ball like i be finidi
no spare time for negativity
i stay talking spirituality mmhh
i no need you credibility
dem wan know my nationality
high spirit, top member, citizen
weytin i dey speak e be spirituality, mmmh
i no need your credibility
because won ri mi
won pe mi omo ologo (l’ogo)
pe mi omo ologo (l’ogo)
pe mi omo ologo (l’ogo)
because won ri mi
won pe mi omo ologo (l’ogo)
pe mi omo ologo (l’ogo)
pe mi omo ologo (l’ogo)
you know say no be by luck or play
me i dey fast and pray
na god dey do am o
na god dey do am o
because no be by luck or play
me i dey fast and pray
na god dey do am o
na god dey do am o woah woah
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu imani graham – tunnel vision
- lirik lagu bereia music – feliz serás
- lirik lagu tall travis – redstone quarry
- lirik lagu love wolfe – let’s pretend we’re okay, okay
- lirik lagu זהבה בן – hamemune shel zehava – המימונה של זהבה – zehava ben
- lirik lagu grace carter – bloodwar
- lirik lagu próxima estación – soledad
- lirik lagu sechex – когда наступит лето (when summer comes)
- lirik lagu alice triunfo – esiste un luogo
- lirik lagu sirsteezy – uhh!