lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu breathe music wa – breathe anthem

Loading...

[intro]
breathe music

[verse 1: mani lap~ssh]
carolina, me asky me how i dey make all these people dey duka f~ck
carolyna, them feelin’ the sound and the way i dey give them the kokosa
selema sa (selema sa)
na tom~tom dey help me, wey make me fi give them the lamba oh
any time when i breathe on the mic, the people they confess i dey give am the banger (banger)

[verse 2: rema, , mani lap~ssh]
gbedu dey gimme the ginger, ah
na tom~tom dey give me the liver, (and they want remy boy, sound it)
many obstacle man dey face
wetin make persin come dey craze
as i dey, i dey run my race
omo, me no dey fear disgrace
make them [?] if they wan it
omo, me i no be there mate
take my ginger to concentrate
i no come here to look your face
enter [?]
gbedu wey go make all of them dey jo~jo~jo
carry my tom~tom for pocket in case the gbedu dey choke, choke, choke
i no come here to play, i no come here to laugh, me i no dey joke, joke, joke
the moment i comot for here, everywhere go, go~go, with smoke, smoke, smoke (guy)
[refrain: mani lap~ssh]
read for it oh
money comin’ closer oh, ah
read for it oh
make we come in closer oh, ah
read for it oh
money comin’ closer oh, ah
read for it oh
bready comin’ closer oh, ah
(vibez)

[verse 3: mani lap~ssh]
i, me i believe one day oh, say all of these things wey me want go come my way
bad energy far away, i no be mistake, me i no wan here to stay
for instance, them no wan give you assistance
but first them turn to resistance
believe in you, them go give chance (ey)
many things wan dey hinder me
i needy somethin’ wey go ginger me (ey)
with tom~tom i dey breathe, fear it now
i dey run, kilomi, kilomi
that’s why i dey bom~putok~m~putok~m~putok~m~putok~m~putok~m~putok~m
my body dey bom~putok~m~putok~m~putok~m~putok~m~putok~m~putok~m

[refrain: mani lap~ssh & rema]
aye, sir
read for it oh
money comin’ closer oh, ah
read for it oh (read for it oh)
make we come in closer oh, ah (oh, na)
read for it oh (read for it oh~oh, oh)
money comin’ closer oh, ah (oh~no, no)
read for it oh (read for it, aye~aye)
bready comin’ closer
[outro: rema & mani lap~ssh]
ey, makputo~kpom, kputo~kpom, i dey feel somethin’?
i dey feel somethin’
makputo~kpom, kputo~kpom, i go need somethin’?
i go need somethin’
ey, my shirty na orange and black, that one mean somethin’?
that one mean somethin’
makputo~kpom, kputo~kpom, i need say somethin’?
i need say somethin’
bamkputo~kpom, kputo~kpom, i dey feel somethin’?
i wan l!ck somethin’ (selema sa)
bamkputo~kpom, kputo~kpom, i dey feel somethin’?
i wan l!ck somethin’
my shirty na orange and black, that one mean somethin’?
that one mean somethin’ oh
bamkputo~kpom, kputo~kpom, i dey feel somethin’?
i wan l!ck somethin’
(selema sa)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...