lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu braine tha lyricon – beta 4 me

Loading...

beta 4 me

eeasy ieeh yeh iih yeah
haa haaa yeeeh oooh uuh oooh
aah yeah uuuhh eh
braine tha lyricon
eeehi yeah
oooh la la iiih yeah
nero on da beat
oooh yeah yeah
lyrical wonder oooh

i started with jeje
i dey follow d hustle jeje
i dey pray for my pepper eeh
make everything cheche

d hustle no be by who best ooh
na baba loke na him dey bless ooh
so we dey put up our best ooh
pray d grace all the best ooh
there is a story
behind a success’s glory ooh
life is a montessori ooh
i dey pray for my super story ooh
there’s always a story eeehi
behind a success’s glory ooh ooh
life is a montessori
i dey pray for my super story ooh

baba run am for me
make matter no cast so funny
haa make you run am for me
baba so e go beta 4 me
make you run am for me
make matter no go so funny
make you run am for me
so e go beta 4 me

you no get money you talk
na comedy ooh (na comedy ooh )
wetin poor man eye dey see na
tragedy ooh ( na tragedy ooh )
so we dey pray to you baba
you d remedy ooh ( d remedy ooh
make dem no for use my matter do comedy ooh ( do comedy oooh uh ooh )
uuh ooh uuh ooh d story long
when pretty things are going wrong
when i do this ,they say e wrong
when i do that , they say , oh wrong!
ntor ntor you no sabi
ntor ntor you too dirty
oooh dz is all they telling me
uuh baba loke ma lo s’eda mi
mo mo pe mi o ma j’a mo nkan
mo mo pe mi o to nkankan
eledumare jowo gbemileke
uuh baba loke jowo damilare
oooh yeh ouuh yeah ooouh yeah hiie yeah eh eh eh
i started with jeje
i dey follow d hustle jeje
i dey pray for my pepper eeh
make everything cheche

so baba run am for me
make matter no go so funny
make you run am for me
make e for beta 4 me
baba run am for me
make matter no go so funny
make you run am for me
so e go beta 4 me

plenty things i wan do baba
so m’ofe lowo ju dango baba
s’e mofe lowo ju pablo baba
eeeh eeh ooh ooh ooh
i get plenty things i wan do baba
s’e mofe lowo ju adenuga ga
s’e mofe kuro l’atenu baba
yeeeh eehi yeah yeah eihi yeah

i started with jeje
i dey follow d hustle jeje
i dey pray for my pepper eeh
make everything cheche

baba run am for me
make matter no go so funny
make you run am for me
make e for beta 4 me
baba run am for me
make matter no go so funny
make you run am for me
baba so e go beta 4 me

so baba run am for me
make matter no go so funny
make you run am for me
make e for beta 4 me
baba run am for me
make matter no go so funny
make you run am for me
so e go beta 4 me

easy hi yeah hi
yeah hi yeah
braine tha lyricon
hie yeah ooh da
da dah da dah


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...