lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu boyyblink – small but mighty

Loading...

intro:

(clears throat)
eyo
boyyblinka, boyyblink sco

verse 1:

i just dey thank god for my life iyo
spending the money and making it is not easy o
but some people tell me say i’m nada naughty
but na me dey make the people dey happy eh
the people happy eh
from nothing to something o (amen)
from story to glory o (amen)
from zero to hero o (amen)
oh oh oh (~2)

chorus:

i say dem call me small but mighty o
say na me dey make the people dem to dey happy o
but some peoplе tell me say i’m naughty
spending thе money (ego) just keep dem funky o
just keep dem funky o
eh, oya
oya sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
brother, sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
sister sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
oga sankuwaba, sankuwaba, eh, sankuwaba
chai!

verse 2:

shebi i bin tell you say
the boy go blow
and him face go show oh oh
but no let n0body know (~2)
from nothing to something o (amen)
from story to glory o (amen)
from zero to hero o (amen)
oh oh oh (~2)

chorus:

i say dem call me small but mighty o
say na me dey make the people dem to dey happy o
but some people tell me say i’m naughty
spending the money (ego) just keep dem funky o
just keep dem funky o
eh, oya
oya sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
brother, sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
sister sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
oga sankuwaba, sankuwaba, eh, sankuwaba

outro:

eyo!
boyyblinka, boyyblink sco
halla mah name you know
yeah, yeah, yeah


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...