lirik lagu boyyblink - small but mighty
intro:
(clears throat)
eyo
boyyblinka, boyyblink sco
verse 1:
i just dey thank god for my life iyo
spending the money and making it is not easy o
but some people tell me say i’m nada naughty
but na me dey make the people dey happy eh
the people happy eh
from nothing to something o (amen)
from story to glory o (amen)
from zero to hero o (amen)
oh oh oh (~2)
chorus:
i say dem call me small but mighty o
say na me dey make the people dem to dey happy o
but some peoplе tell me say i’m naughty
spending thе money (ego) just keep dem funky o
just keep dem funky o
eh, oya
oya sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
brother, sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
sister sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
oga sankuwaba, sankuwaba, eh, sankuwaba
chai!
verse 2:
shebi i bin tell you say
the boy go blow
and him face go show oh oh
but no let n0body know (~2)
from nothing to something o (amen)
from story to glory o (amen)
from zero to hero o (amen)
oh oh oh (~2)
chorus:
i say dem call me small but mighty o
say na me dey make the people dem to dey happy o
but some people tell me say i’m naughty
spending the money (ego) just keep dem funky o
just keep dem funky o
eh, oya
oya sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
brother, sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
sister sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
oga sankuwaba, sankuwaba, eh, sankuwaba
outro:
eyo!
boyyblinka, boyyblink sco
halla mah name you know
yeah, yeah, yeah
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu dewie - 18. freestyle
- lirik lagu anika & the sistine chaplain - high
- lirik lagu grav 93 - 2 mbila
- lirik lagu flagman - dogsbody & the abyss
- lirik lagu gambino - brasser
- lirik lagu young igi - śmiechu warte
- lirik lagu nia cooks feat j.jones and adrion butler - masses
- lirik lagu sadandsolo & skuna - pull up
- lirik lagu jeff & sheri easter - we need hope
- lirik lagu urias - danger