lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu boyyblink – piom piom piom

Loading...

hook/intro:

wow gzik on the beat

from house to house, she no dey tire
up and down she too like suffer
she go book okada
go meet emeka
from meeting emeka
go meet osas

sub chorus:

everyday and night say na different story
na me go dey work she go take all the glory oh oweh
this kind girl, this kind girl wey me i never see o oweh
until one day my friend say make me i come see o

chorus:

say the girl too dey waka (piom piom piom)
the girl too dey waka (piom piom piom)
the girl too dey sanga (piom piom piom)
the girl too dey sanga (piom piom piom)
i go tеll her mama
i go tell her papa
tеll her brother
i go tell her sister
i go tell her aunty
i go tell her uncle
tell everybody say the girl to dey waka ehe
verse 1:
n0body want to understand me
if i talk dem go say i too dey talk
n0body want to understand me
na every time she dey kurukere waka
she dey kurukere waka eh, eh

from house to house she no dey tire
up and down she too like suffer
she go book okada
go meet emeka
from meeting emeka
go meet osas
this kind girl
she no dey shame
she too like waka
from place to place
all my guys
dem don dey notice
but no p, make she just dey play

sub chorus:

everyday and night say na different story
na me go dey work she go take all the glory oh oweh
this kind girl, this kind girl wey me i never see o oweh
until one day my friend say make me i come see o
chorus:

say the girl too dey waka (piom piom piom)
the girl too dey waka (piom piom piom)
the girl too dey sanga (piom piom piom)
the girl too dey sanga (piom piom piom)
i go tell her mama
i go tell her papa
tell her brother
i go tell her sister
i go tell her aunty
i go tell her uncle
tell everybody say the girl to dey waka ehe

hook/outro:

from house to house she no dey tire
up and down she too like suffer
she go book okada
go meet emeka
from meeting emeka
go meet osas
this kind girl
she no dey shame
she too like waka
from place to place
all my guys
dem don dey notice
but no p, make she just dey play
wow gzik on the beat


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...